By visiting our site, you have consented to our terms and conditions and Privacy Policy. In the event that you face any issue with respect to downloading mistake, or any error, DMCA Report OR need to ask for your most loved music, Then Kindly get in touch with us by filling the Contact Us Form. To start this download you need to click on [Download] Button. Remember that by downloading the [Mp3] you accept our terms and conditions.
Download
Lyrics
Chulo eh
Chulo Chulo Chulo
Leggo yeah
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed yeah
Na only God wey dey butter my bread ee ei eh eh
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi Chulo chinekeme bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam right leggo
My first album back then when I start was true story
Chulo bam bam
For the place when I dey today, me I give God all the glory
Oh Lord Shower your grace
Make we no face wetin udi and ash dey face yeah
Alhamdulillah na him mufa dey pray so
2020 no dey look your face
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
Chulo chulo bothers nobody eh
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo leggo
Chulo bambam
You know say woman dem come and go
I dey give dem rapampampam
For the place wey I dey
When I steping in the town
Dey can’t stop the boy eh
Dey can’t stop the boy eh
You know oh eh eh rapampampam leggo
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody eh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Leggo ahan ahan
Right
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody oo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam